Na one bus we carry but you dey complain of Lagos traffic today.
Lagos PDP show working
No be by street jamz, Lagos results go sweet for election.
Eko ati de
This is a rally on a Monday o
If no be God, them no wan make this day come but Adeleke don become Governor for Osun state
PDP don get southwest leader wey we fit rally round.
Ademola son of Adeleke na your day
Imole de o
Soludo talk say una candidate from Anambra state wey dey answer peter obi dey do exciting Drama.
He say he dey work for Bola Ahmed Tinubu
Atiku na president from May 29,2023 sha