@ElYoshiRojo@PSGINT_ Like them just dey scatter the rules and rugulation if en no favour who them want โฆna because of Ronaldo 2018 club performance all this rules change so bad to favour modric lol โฆnow dem no wan acknowledge mbappe for country deh talk say en go trophless
@OyinpreyeM@customwyd@PSGINT_ So if messi win the World Cup (person way no play for Europe or carry eh league or top scorer ) una go give am ballon d or lol ๐
@DeMan13913@merso_okoli@lekan_mark I understand this your talk but letโs be sincere for past 4/5 months same talks and nothing like Shey en just Dey copy code from the app paste boys