@davido See OBO self dey talk....no be here we wey you dey do campaign for this same people??? Omo the way we love you for dis naija but you no dey show us that love back....
@Officialchike Anybody wey support you wife will be the next in hotel room with another man....... sleep with married woman ke , brotherhood no like you again
@asherrkiinee @obiccubanna @Fidelis1luka 0160389310 GTB
Peter Vincent
Thank you and remain blessed even I no see, I will still thank you for crediting others