The Dbee girls all the ones wey dem no dey respect money or be overly exposed wey dem be stressful waaa , dem dey see everything as normal
“When you coming back from town please get me a bottle of Ace”
“I want to come to Ghana in December can you book my flight for meee, mum doesn’t want me to come”
“I saw a nice Airbnb at Cape Town let’s go there this weekend”
“Can you clear my cart for meee”