Diego Leรณnโs agent, Renato Bittar:
โIf no plan dey for am to break into the first team between December and January, we go look for way wey e fit leave. We fit send am on loan to somewhere wey e go compete, get playing time, then return to Manchester.
The Championship na one option, just like other European leagues, but we no wan leave here. E dey perform well with the U21 team, e dey train well, and im physical condition dey excellent.โ
Bryan Mbeumoโs numbers at Manchester United compared to hin final season at Brentford:
๐ Brentford: 20 goals in 38 PL games
๐ Man United: 13 goals in 38 PL games
Mbeumo don already show say e fit be a CONSISTENT GOALSCORER for the Premier League. ๐จ๐ฒ๐ฅ
But the big question be: Shey he fit find that 20-goal form again and hit that level for United?
Manchester United and Liverpool don JOIN BODY to put more pressure on the Premier League over the SEVERITY OF ANY PUNISHMENT and the COMPENSATION wey dem believe Manchester City suppose pay.
United and Liverpool wey normally dey fight each other don join forces for this matter. ๐๐ด
๐ฃ ๐๐๐๐๐๐๐๐: Real Madrid dey OPEN TO LOANING ENDลICK OUT in January.
Manchester United dey INTERESTED in the Brazilian forward and could explore a loan move. ๐๐ง๐ท