Pidgin Proverb: Who belleful go still hungry
Meaning: Who has today can be the one in need tomorrow as nobody knows tomorrow. #Bekind#Pidgin#pidginproverbs
Pidgin Proverb: I don big pass who convulsion dey kill
Meaning: I have outgrown that level, it's time to move on to something bigger.
#pidgin#pidginproverbs
Pidgin Proverb: Dem nor dey take shame dey chop winch
Meaning: Always speak your mind, be bold don't be afraid that you just keep quiet.
Finally all die na die
#pidgin#pidginproverb
Pidgin Proverb: Big trailer pass we nor see na the sticker wey dem gum put we wan see?
Meaning: You are not as important as you think you are, humble yourself.
#pidgin#Pidginproverbs
Pidgin Proverb: Na weytin you look troway face nai your mate take pass you.
Meaning: Take everything to be important, because the little one you'll ignore someone else will gladly be interested in.
#pidgin#Pidginproverbs
Life na osusu, everybody go pack when their turn reach
Meaning: Life na turn by turn, just dey do weytin you dey do as contribution until your turn reach to shine.
#pidgin#pidginproverbs#pidginyanning