@tough_boy706@remmyzaza_@Tufab Lol π Wizkid is wealth himself. Calculate the streams. Shows. Gigs. Endorsements and all. You go know say baba get bastard money π even shallipoppi wey never reach how many years Dey get m clear. Come be Wiz ??
@tough_boy706@remmyzaza_@Tufab Lol all these Musicians are wealthy Af brooooooo!!! π If only we know wetin dem get aside cars chains and houses..why I go doubt say wiz get estate π he can afford it ooo.
@Royalty05667661@Tufab No mind this people. He post m for snap. When he collect 1m$ he post m. When he buy fake rm give him manager he post m.
Lowkey my ass.
When he buy 6 cars 2023 or so. He disturb island like mad. π
@tough_boy706@remmyzaza_@Tufab Na God go take you if you no bring where I talk say he rent m π.. wey I even Dey enjoy our conversation. I no know say you dull like this.
@tough_boy706@remmyzaza_@Tufab Lie?? Where the lie. Run go Burna?? Burna deh buy cars too wey be say na people Dey post for m and blogs. But some dey na him
Post himself. Same as wiz !!!
@tough_boy706@remmyzaza_@Tufab He post abi e no post ??? When he collect 1m$..he post or e no post ??? When he buy fake rm give him manager he post or he no post ??? You this boy leave here now !!!!
@FcTaker@Lilstylesdinero@Tufab Tell me one I Dey wait. When he buy cars. Houses and new chains..like other artist he no post m ooo or when he collect 1m$ he no post m?? Low key kill you there.
@Lilstylesdinero@FcTaker@Tufab No mind them π Bro tell
Me one thing wey wiz buy wey he no post or cast. Popular things like cars. houses. Chains. and stuff wey the other artist dey buy