@officialABAT No be Vacation videos we dey find from una, Real Action as a Nation Government, Yโall got nothing to prove n itโs true, Look how bad things go on evryday and youโre paying deaf ears with a thousand promises, Videos that donโt change anything, As a President na now u suppose act?
@ChuksEricE@PoliceNG@OfficialDSSNG shey una no see this one oo, As useless as una be, with confidence nai this bandit dey rant soooo inside country wey be say if na Yahoo boy una see una go dey harass, Iโm certain itโs true nothing yโall can do, f00ls
Meet my GOATs
Music - Wizkid
Football - Cristiano Ronaldo
Tennis - Novak Djokovic
Movie - Wills Smith, Tiffany
F1 - Lewis Hamilton
Rap - Polo G
NBA - LeBron James
Wrestling - Roman Reigns
Boxing - Anthony Joshua
Yours?
#trendingpost