@streetboysgrind@TokiAnifowose Say you guide no mean say everybody guide
I fit ask you make you pmo abeg make you air me
But real life no be twitter, people dey suffer outside
Just dey thank God or wetin dey pour you millions say 12k na less for you cos I sabi wetin my eye don see