@bubu1045@mrrasmulan Baba na tactic wey my Ex use be this I just break up after 2 and half years myself
Though na my first relationship be that ,I start dating in my life at 25years so she don sabi pass me na God save me I pursue werey she swear tire
@Franklin579003@UchePOkoye You Dey mind the fool
My own did same thing
I just use logic carry am say why you go Dey ask lecturer for money if no be say una Dey fuck
@AAjamazi@UchePOkoye May God help me bless you ooo
Where dem suppose sharp dem no go sharp na until e no Favour dem again
No be only she Dey that school
Why canβt she speak out