One thing I like Oyibo be say dem too sabi whyning😂
After dem bring Holy Bible come give una with stories and commandments on how to live a righteous life
Them still tell una inside the story book say nobody is righteous, say everybody don fall short of the glory of God.
Una never really understand😭😂