@ayrastarr Nah one thing wey I no like about nigeria Afro beat artist be this,
If dem collect award sef nah God dem go first thank, Shey nah God dey stream ur music, we wey Dey root for you,we no deserve appreciation right
@haryopelumie@theyfwoc Guy soapy don master me seh
I dey nack one os last night, she n@ked finish, ride me, give me dOggy and missionary, guy Ino gree cum seh, sotey my gbola start to dey come down,
Nah when she say she wan collect money 4 the one she don do, I gas add money, after I add, omo I cum😭