@4our_Zw You see this life , do whatever makes you happy ๐ you just canโt understand the value of happiness ๐๐ never let maturity take away your happiness ๐
Thereโs no perfect woman or perfect man for anybody , find your one girl make una d fool una self if una dey happy then is cool ๐ . Day wey any man ie head shake una scatter,
Makeup or break up still concern na una.
Thatโs love โค๏ธ โ๐ผ