@wizdomlf65725@BIGDAN0304@OlawaleOlanir12 Na mind them jare, me wey be last born, i no fit call any of my siblings for shishi, dem no get be their ringing tone always tho i understand them dey all get their family to carter for, things wey i dey face as last born some first born self no face am