@playwithtomide Omo @playwithtomide stray bullet don go touch innocent man !!! But regardless na Mr Champions League him be him boy don cling Mr World Cup !!!! Messi na Mr Waytin?? Laliga ???
@Raybabatee@ultimate_kombo Sad to see adults that call themselves football fans not able to comprehend. Each of those categories he mentioned can create, assist, pre assist and even score. But note that there is something called βprimary roleβ.
@ultimate_kombo You say Toni kroos no dey create???? My God which one be controller again abi na holding midfielder you dey talk about ????? Spain don flop dem don flop unto the next !!! U too dey controversial sometimes no disrespect tho
@ultimate_kombo No be Pedri una dey use compare Bruno oooh now him no be attacking midfielder again na controller!!! Barca fans and damage control ehnnnn