@OkhiriaGoo71605 Nobody understand you pass me bro
Iβm at a point where Iβm so close to actually doing itβ¦ I don dey gather mind since and e don finally complete
@W0keTeen@zinemkhonza βItβs never that badβ ?????????
Some of you think your lives and other peopleβs lives are the sameβ¦ Suffer pass suffer and right now I dey SUFFER
IT IS 100% THAT BAD RIGHT NOW
Matter of fact if e bad pass like this na to off myself make i know say I no dey this world again
@ExcelChyna@eyojoel77 Omo βGodβ just dey do like say e no even sabi me
Lost my brother, Dadβs got heart problem and will probably die too seeing we donβt even have money for medication and treatments
Lowkey I want even join my brother honestly wetin dey this life again sef? I don Taya π―
@warrilawyer@eyojoel77 Run away? I want to literally off myself
So tired of waking up and feeling like a failure everyday I canβt keep doing thisβ¦ Itβs mentally exhausting and Iβm not doing so well mentally
Wonβt be long now thoβ¦ Spiritually Iβve already left. Just remains physical now