Congratulations in advance to Peter Obi as the new Nigeria President2023. Nigerians has chosen u as the next President of Nigeria ๐ณ๐ฌ 2023. Congratulations President Peter Obi. LP โค๐
I luv popsi lol.
He's trying to boost up African rappers to wake up and make more money from the game... I think it time for the African rapper to wake up especially the Nigerian rappers... if after now the African rapper don't wake up, that means popsi is right... No shade!!!
Omo, na from today I start to respect Regina Daniels oh, my serious babe wey dey always pretend for me say she nor like wetin Regina Daniels do to leave that young guy go marry old man dey cheat on me with one married man๐
WOMEN @instablog9ja
I want to advise Big wiz & Burna to learn from OBO, Baddo and Don jazzy in the street industry, as Grammy winners, no single artists dey ur record label wey we know... Na juju una dey use starboy and Burna? 2 artists wey Baddo and Don baba sign yesterday don dey burst speakers๐
Na true say our senior man Femi Otedola don buy first bank of Nigeria? @realFemiOtedola why u nor just close eye buy the full country Nigeria ๐ณ๐ฌ that would be more better for us sir ๐
@AishaYesufu May this beautiful occasion of EID gives you all the reasons to make your life even more beautiful. Wishing you a happy EID day... HAPPY EID MUBARAK TO ALL MUSLIMS FAITHFUL @AishaYesufu GREAT WOMAN โ
Thou 2020 was not easy but we made it to 2021.. I want to say Thanks to Almighty Jehovah for keeping us alive.. 1/1/2021.. HAPPY BIRTHDAY TO MY HUMBLE SELF.. JANUARY BOY.. Ricch More
@davido
Mentors happy new year @davido@DONJAZZY@PeterPsquare baddest DJ @cuppymusic
@shattawalegh Happy new year Sir.. More blessings and steady hit songs.. I dey Ghana dey enjoy ur music all day.. Today be my birthday.. 1/1/2021.. Please wish me well with anything u can do for me Sir๐๐ I love u plenty plenty bro #SM4life๐ Ghana leader @shattawalegh ๐๐
@davido want to leave the music.. What should I leave now?
OBO u don't want my happiness
OBO plz stay forever.. U remain my joy giver and my mentor
That guy go hear from me
Omo this naija๐ณ๐ฌ thread oh
Na only this country we go dey advice ourselves say make we travel outโ๐จ๐ฆ๐บ๐ธ๐ฆ๐บ
Make we run๐๐
Any answer??