@Paullohkiss@Atombitefly@TheDamiForeign God abeg oo
See the hungry goat wey dey abuse my own mouth 😂
With your croptop
You need blocking bro
Your mama too mumu
Onisorire aye ati orun
@Paullohkiss@Atombitefly@TheDamiForeign Bro
If this is all you can do
I shame for you oo
You're the most useless thing I've ever come across in this app
Asking you what you've gain
Then you need to start scrolling through my page to bring out whatsoever you can use to abuse me
Olofo ni awon parent e joor
He blocking
@kollyfeelz@TheDamiForeign This one na another fool
Una go just come online dey talk down on anybody because X don dey put small change for your pocket
This life no go straight
Na your time, as you mock others Dem go mock you too soon
Lola awon alale
@Funksmama@Pressman2040 Girl
You no get shame at all....
How can you tell a soldier to fight the govt you voted for 😂
Soldier should fight the chief of army staff??
Some of una just go waste time for school
People wey no go school better pass you a million times