Please help Conrad Selby raise an amount of GHs 62208 to undergo a total hip replacement surgery to correct for a hip dislocation suffered in an accident in 2019
Please donate to MTN MoMo number: 0547331187 - Conrad Mateus Selby
Yh say yh, MOG may get case but he want talk say ebe Shatta p3 wey do am such? The way he target Shatta p3 dey make elook like ebe agenda. See as Posigee too dey do backing vocalist. I think edey defeat the purpose. Be wholistic about it den shun dey target one man
This MOG tin nor dey make sense. You say he nor pay. He show receipt. How much u charge wey he nor pay? Now u say Beyonce this & that. Na when Beyonce feat Shatta sef? You say he be broke artiste, bla bla bla... What he promise? Talk ��ɛɛh. Anaaa ebe agenda? If not, just go court
@bobbyalhajirich @agb_lopo@MOGBeatz Sure. In all this MOG never mention how much he charge wey Wale nor pay? Like MOG for gbele inside make we know the real issues ankasa. That way u fit bash Wale well well. Anaaa
@jkud__ King Tot, I think MOG too nor dey help matters. He nor really talk say dem nor pay am too. He confirm say saybhe receive some 3k. Wey his worry be say Shatta promise am bla bla bla. What's his asking price for the beat?