No be we say make your pops no guard o
Shoutout to the ones that came from family money and still grind to the top
Comot here with that your useless motivation β¦ imbecile
Been so busy with my album n music as it should be but Tomoro we hit OSUN for @AAdeleke_01 β€οΈ We no Dey fear anything we Dey ur back we believe in God β€οΈ 4+4 any intimidation nah for una back pocket