@Obinaliony16045@CarlosBalehlc Lol hope u remember Wetin we play dem for pre season bruh ππβ¦na luck dem even take see draw cus we play them ball forget their early goal wey come as a result of slight error ππ
@yabaleftonline So if them arrest person and only way the person will be freed and Iβm required to bail the person,make I waka comot quietly as u take talk and call u so u will do wat ππ€