Unruly Bwoy || Insane || snapschat: @whogoodgood || INSTAGRAM; @whogoodgood_ || I only use this bird app to write ✍️ & paste on Snaps, IG and FB; @whogoodgood
@itzbasito Help create ? Person Need Dey visit una house beat una for nonsense wey ina dey yarn for SOCIAL MEDIA. just celebrate Davido & give him his flowers. he’s currently bigger than WIZ. and that’s OKAY. no champ forever. TF WRONG WITH U GUYS ????
@_belikebaddy@Loyal_Echo I get coconut head I no dey ever follow or do trend. any new updates Nikita & HIM oga dey run for this app NO FIT EVER CONCERN ME