@burnaboy And the post is for you to go viral oga and make poeple comment nonsense.. u know the page that is posting you chat them direct and warn Dem oga no come post am for public u wey never see money chop dey send for blogs
@OGBdeyforyou Make una calm down first we all are human being nobody knows if he's actually the one responsible for his death Allow the police to carry out they investigation first