@itz_taser Werey dey Find person daughter wey she go lure into Coded hookup
Dear her Followers if you like listen to her,Na you TOTO and your Heart go suffer am.
Is lyk say U no sabi say best providers plenty.
After all the best providers knack you
Ur name go be BALLON'DIOR
Use ur head
Nigerians are really doing well outside the country.
Meet Mr. Kolawole Ajayi (a former teacher) thatโs now one of the best suya merchant in the city of London ๐ฅ๐ฅ