Okash na your money small pass but na you call me pass, I never pick call na fairmoney them own na to text, okash Dey call me scatter
Na Tinubu fet later pay this our loan for this country because wetin many of us Dey work sef, okash okash
Lord I’m grateful for the seen and unseen blessings 🤲🏽✨
Grant me this nice stable life and an AMG 43
2020 model / 2018 model. In this year 2026 in your name Christ Jesus amen