@lifeofolaa Home boy, which one you dey sample ? You just Dey kill your self for two plp wey get money and still no sabi your papa. Anything for the engagement sha. It can never be me
@jan_dorre@_DebbieOA Small statement from you and hundreds of people are pissed, I can only imagine what your husband is passing through. Man is a walking dead.
@chude__ He did it because e don size the guy. Them no born am well to try am with someone of same size as him. Na one eye e go use drive that G-wagon go house