People: it's just a Song
Me: No... calm down listen👂to the lyrics
I gah some much Pain in my mind
As I dey calculate all me life😓
Life no be play Visualize🤏🎥
Brother time go tell realize
Wetin man dey face no be child's
When I saw my own, see me
@DJ_TUNEZ I swear egbon he no good ooh help upcoming too abeg I dey hungry any thing at all 🙏I comment with faith 8168372853 opay semiu olamilekan muftau 🙏 thank you sir numb 1
@OfficialJoel4_ Bami abeg anything at all 😭😭🙏 I be upcoming artist I no get Wetin to chop tonight ogo ✌️ abeg he no easy 8168372853 opay semiu olamilekan muftau