@harrison_tunji@ty_autos@Wizarab10 Why you wan continue dey package with person wey no dey behave well? Him even block you so you no go dey see am no be to block am back too? Why e come dey pain you tunji
@harrison_tunji@ty_autos@Wizarab10 I no even understand una at all, una wan annoy person then still tell am how to react? Una do wetin dey una mind him
Do wetin dey him mind too na. It’s so difficult to believe this isn’t jealousy