@troyplex@QueenMarvy1 @iam_yhugee U see love u dey find romance u leave, u see romance and no love wetin u go come do? U go leave again dey find the one wey get love and romance? How long will u continue with that? Why no build up the romance than giving flimsy excuses? Na only olosho dey do that kind thing bro!