Things dey sup with everybody low-key..we just dey use memes and internet cover up make e no be like say we dey disturb people..
Pls don't assume that life's perfect with me,just because i don't complain.. besides if I do,wetin you wan do?? All you'll say is sorry ๐
Na my younger brothers be this. Anytime Dey visit, dem just surely leave a mark say dem visit๐๐. And I always love to have them around so I just reduced the visit to once a month
Enzo should be sitting for nico Paz in this game.
Whatever he is offering in this game isn't different from what I would offer if I am on the pitch.
And I'm not a pro, na jแบนun jแบนun football I de play