Wizzy,
Hafala? I am an American Based bead maker and would love to be your bead maker.
Let me source Imported African beads for you and your fiancée for all your occasions and upcoming wedding 🤭
Find attached my works and give me contract my helper 🙏🤭
I don pitch o.
@Iam_shyneboi My Bro na the deal wey this my guy just jam con dey follow me yan for my Whatsapp make me think that thing. Make nothing shaa do my health cus money dey come🙏
Physics👉 A stone go vertically upward, find?
Find wetin😏 a stone supposed to be on the floor wetin e dey find for up
Math👉 rectangle has length 10 and width X. Its area equals its perimeter. Find X
This one sound normal but wait for the equation😂
If you want to know if someone is eating well, living comfortably and not stressed, just look at their skin. Stress will have you breaking out with one random rash before anything else. My skin is also as soft as a baby’s, even my palms i get compliments about them all the time🫣
@Iam_shyneboi@yabaleftonline Baby dey choose family to join for heaven she see Ote she no wait chk complete spelling if na Otedola, reality set in when dem born am she see say na Otegbola she no go think kee😭😂😂