If una like make una pack una family member do tribute song first release his catalogue nd unpaid royalties legally
Then we start fresh discussion about other things she goat with British accent
All of una wey Dey der wen things Dey hapun wey Dey form gang gang
Una just jam wahala I know all of una is better una travel no come back for life bcos hmm ‘anyways boys don Dey street
Sha everybody go feel am
@Nigeriangovt this not the kind country we want to build neither live in if this country want to better nd naija want to really prove there has been changes in there dealings this is an opportunity for them to prove it to Nigeria as a whole
All Nigeria youths I call upon u guys for help nd support on this matter if nah to block toll gate again we should do it because this boy death can’t go in vain neither without justice
I pray his spirit never rest until he get rightful justice I call upon my industry brothers nd sisters for ur support on this could be any of us nd fortunately Mohbad was one of us he needs us now than ever
#justicefor Mohbad
Nd if them no gree we go do am street
Any of them I mean of them wey we see koro eye wahala go Dey cos I’m saying again ME I no go gree lai lai’
@jidesanwoolu@NigerianPolice@NGRSenate this can not go like that
Seyi tinubu you’re the face of youth in this country nd I know you’re a man of diligence nd integrity pls activate before we go street on this matter
Police station no go contain all of us Ajeh!!
In the past few days have tried my best not to carry phone nd type anything but Mohbad spirit won’t let me rest knowing I’m the only one make his spirit calm by making those of them who make him live in fear nd almost with nothing to feed on never also get rest nd he don start yes I mean wahaLa just wan start like this I NO GO GREE nd I mean it Samlarry nd whole marlians music must be arrested make all of us Dey police nd if the Nigerian police too weak as body to fish this people out we do it street,legal or illegal any which way like this war don start
If they all ran out the country which shows that they’re actually guilt of whatever crime were said to have committed by them then it’s they’re guilty nd they all know they should never come back nd they should ban from entering the country for life