How I wish God fit give me that “I don’t care vibes” lifestyle some. I fit owe some bro 200gh and ago dey think about it but then ago turn and look at a certain someone wey dey owe me over 5k and see the person live as if nothing dey bother am. Ei
I think It's time we use social media to change people's lives. If you can help people, help.
For me, I'd rather show you how to survive and find your footing than give you money every time.
dem catch thief for wanna hood inside last week wey one of my friends slap am very hard one wey he tell my guy say he mark ein face. Today we hear say dem grant am bail. My friend pack ein things go Kumasi