@certifiedmaga@davido David wey no fit fight for himself if he set na him una wan put for wahala
Person bring down him own song because of pressure
Una say make he fight for una
Like FELA ba
So tomorrow Wizkid son go say him better pass am and una go banter
Foolish people
@peter95523422@certifiedmaga@davido Omo all of them na cowards jor....they dont have any real powers
Most of them are just slaves to a system that benefits them
You dont expect them to stick a neck out for infidels like you and I
SHAME
@26HOVs@certifiedmaga@davido Chai ...them don feed this one turn Dog π
Poverty is actually not the amount of money in your bank account
My guy
All of una dey fuck up