@yabaleftonline God wey share am know wetin him do. Na so him e share sugar give the hausa's . Hausa fit even add sugar inside soup and some dey put sugar for water baff .. e dash Yoruba ulcer , hausa diabetes and igbo kidney failure.
@APSTDRLUCKYENI Na so this Onome Ugly wey be say na so so she dey approach man ? God forbid bad thing . Onome you nor dey baff ? abi na u be the woman with the issue of blood for Bible ?
@honest30bgfan_ That's his choice of car bro . He might have the money that can fund a G-wagon but he chooses to use a Lexus which if u are sensible enough you should know it's not bad . He's working for Davido and he's been paid and with davido's influence alone he can get a good 2026 car.
@oluebubewrites It's only a foolish and weak man that judges himself whenever he steps out or about to step out with another woman aside his wife or girlfriend . Men don't owe any woman fidelity. It's only women that owe man fidelity . Man nor dey cheat , man dey polygamate .
@Pokeke398@samueloriola2@grok So na swollen leg of person wey fat u take they assume say him dey sick . If una run test now u go realize say aside his fatness bros CHIEF PRIEST dey healthy pass you and might even live longer than you . Nor dey use e leg catch cruise.
@samueloriola2@grok If only u know days without food those legs survived, shukuku for farm Dem dor mash , distance Dem dor trek u nor go talk . Those legs are symbols of strength and victory for the man wey Dem born without spoon who later carved out a silver spoon for himself . Try dey show respect
@samueloriola2@grok E get the kine hunger season wey u go dey bro u go dey swell like who dey enjoy but only urself no say na go u dey so . Baba men on top today passed through a lot dat some never even believed dey would survived
@KLISSDGOAT If only u know days without food those legs survived, shukuku for farm Dem dor mash , distance Dem dor trek u nor go talk . Those legs are symbols of victory for the man wey Dem born without spoon who later carved out a silver spoon for himself . Abeg bro try dey show respect .
@PabloHoggs Dem tell u say him dey swim to survive ? Person wey just enter water to cool off . U see am say e eyes dey red ? NO .. Bro if e reach ur turn swim die .
@lollypeezle Na d say it again bring the slap o . She for wait till wen she dor come down from Moto. For outside she go shout oga you are very very stupid but she nor get that wisdom.. OT wey me I dey use steady .