@Unknown3891842@Moweyyyy184273 Manyewu wey big pass jay z…Dey play
Manyewu na senior man bro
If jay z see Manyewu him go confirm say Manyewu no small!!!😂😂😂😂😂
@Unknown3891842@Moweyyyy184273 Proof Weytin…mumu pressure wan wound you…no go proof am too ur papa…
Me I no send you ohh
We no Dey chop grass for this side!!!
But.nobody know ur papa for Nigeria na…except from ur delusional family😂😂😂😂😂
@richestfrmdao@Moweyyyy184273 Wizkid pressure wan kill una…Una begin bot stream…frog 🐸is no way getting closed too big bird 🦅 soo make Una rest!
Una wan push person wey GOD no gree push because of him fake life!!😂😂😂😂
@richestfrmdao@Moweyyyy184273 Funds -how many streams
Awuke -how many streams
Una wey Dey bot stream…thank GOD say Una no fit bribe sportily if not ehnn…only GOD know Weytin go Dey happen😂😂😂😂
Just watch more stream will be deducted soon 😂😂😂😂😂!
@Unknown3891842@Moweyyyy184273 As Una jumpy jumpy for stage Dey jump…wizkid Dey achieved more greatness…
Tour no reduce wizkid streets…
When last u see jay z go tour???
But jay z is still that big…make frog stop tour na make we see!!!😂😂😂😂😂
Whether Una go remember am again😂😂
@Youngjoe549423@adela72307@Moweyyyy184273 See mumu…had it been u Dey proud of ur papa and mama na them supposed Dey ur profile picture…but be cause u Dey shame for them..that why u no gree upload them!!!😂😂😂😂😂😂
@MartinJunior147 Mugu na only with be the full album music..wey Una Dey hide under Omaha lay glory 😂😂����😂😂
You this rejected human being from ur fam!😂😂😂
@Toluwase_x Show us ur papa net worth!!!
OMO wizkid just full people mouth for this app!😂😂😂
Make Una leave this man alone na!!!😂😂😂😂
30bingos can’t go a day without dragging wizkid nawa ohh
@Daddyzee02 Person wey no get Camry 2007 model Dey laugh person wey him last born fit feed him and him papa👴!😂😂😂😂
And preside na davido Dey copy am!
No worry give davido few more days him go snap with own the way wizkid take do!!