@AgendaCourtFC If him no Sabi Argentine and Spanish wetin him go come Sabi speakπππ....peller go fit Interact with people for America but your goat no fitπππ
@AgendaCourtFC So na only for champions league them dey do their fraud, E no enter la liga?.... confused fanbase, wetin we go come talk about Barcelona and la liga referees