No go dey rate who no rate you o, if them do as if them no see you, you sef do as if you no know them, nobody dey feed anybody!!๐ง๐พโโ๏ธ๐ซฑ๐ฝโ๐ซฒ๐พ
Lowkey, I don dey panic make person no later marry werey. ๐๐ญ All these babes, your business dey crash, but na how to change phone dey top their priority list. Dem dey reason like rat. ๐คฆ๐ฝโโ๏ธ
Stop playing too safe, life is short and time is running out. There๏ฟฝ๏ฟฝs no time man
Go crazy now and find out the outcome quickly. Thereโs no time to be playing safe, weโre aging rapidly