@flames_28@henryfriday No why government never gift you free governance lol u still pay tax indirect or directly… yooo make una wise up too much entitlement 🧢
@flames_28@henryfriday U don forget say some brands been call am out say they paid him for some advert based on skit videos and till today him never do am, so wat do u have to justify about that bro and he done leave that one..Abeg make una dey reason am well cause even if na u guy I know u go pay 🧢
@flames_28@henryfriday See u man gift of 69 million u be Sophia egbuje Abi na otedola pikin even frank idoho wey do who wants to be a millionaire tell u say na change he was been paid back den, una dey here dey find free stuff like that guy let everyone be guided
@flames_28@henryfriday Ok come take 17pro max and pay 10% of it knowing fully well say it no fit go side ways tell me bro 😎 if u no
Go for it make I find your village people for u
@henryfriday@flames_28 Na here I just tire my guy, why Carter no fit pay 10% dey here dey blab online it’s so much of fuck up, I like him oo but he fuck up waiting be 10% he no fit pay
@nosadonp@MR__Sulaiman1@carter6f Just imagine waiting this woman dey yarn why not make she go find her brothers for there to fund her travel back, omo people are senseless no be she carry herself go give man tribal bigots
@princeoftalkk@just_mash_mash@NigeriaStories Bro don’t mins those fools, I love how Ghanaians are responding to this shit hole South African companies and not even an ordinary citizens
@sundayikale@NigeriaStories Shut up you fool u know nothing, your South African brothers and sisters that did other Africans bad go and give them jobs mugu
@General_Somto Please we need dem all to get there voters card ready or apply for it so we can chase out this government out from that palace of there’s.