@wizkidayo Can any of uncle be this smart an active at this age? All those your uncle wey go don shrink for your village.. you are so full of hate #Tansho
@Ikopima09@yabaleftonline floki no mumu like Israel abeg, floki gave Ragnar what he doesn't have which is building him a boat that made him tore the world especially England's invasion abeg wetin Israel dey give davido? but make we talk true England suffer for Ragnar hand