We're proud to announce that $PRO tokens are now fully integrated into our play-to-learn-to-earn video game, "LIQUIDITY RANGER" launching soon on @farcaster_xyz.
@iapecooks@alusi_aku Go check Habby demonstration as him Dey talk am😂, Ahmed know wetin Dey make am para sha 😂😂
Abeg all these people don make am, rich men wahala
@iapecooks@alusi_aku 😂😂😂
Look at this boy
See it’s a different thing if you actually put me on, as me and you Dey trench together, I fit call you my boy. You fit call me your boy, zero issues
Make e be say you no Dey make any money for me come call me your boy!!! I for wan know when e start😂😂
@iapecooks@alusi_aku Except Ahmed Dey lie about not trading together before it’s totally annoying abeg😂, be like I go chill with all dem yeye Idolo, make I finally come Dey make am well make one mfer call me him boy 😂😂
@iapecooks@alusi_aku Movie keh, baba say him and habby never trade together before, dem never do analysis together before—- meaning he prolly hasn’t made Ahmed any money so which one come be my boy 😂🤲
Toncoin (TON) -> Gram (GRAM)
Community vote is live.
Since Telegram took a leading role in TON's development, the chain got 10× faster, fees 6× lower.
And now Telegram proposes one more change: renaming Toncoin to Gram - the name from the original TON White Paper that never left the codebase.
Vote here -> https://t.co/TH8DTmXJ61