Settings man no pay the money he promised to donate go the black stars 😂 you no get money you go promise 100k dollars 😂 this man just dey use settings and tactics to live 😂
🚨:I don’t care if my fans insults Stonebwoy and his wife cos he deserves it—Shatta Wale
We live in a country where sense is few among some celebrities,look at the nonsense you’re spewing on a national television 💔
This show even 50k gh seff dem no go give am 😂 patapaa seff won’t go and perform here 😂 so this be the shows wey he dey brag sey dem dey call am for shows too much nu 😂 finished artist 😂 dead career dey suffer 😂
Kojo kuntu was bragging when you were arrested that he will make you a billionaire when you come out 😂 i know he himself he no see one million dollars before but he said he will make you a billionaire so I want to ask, I beg 🙏 what’s your net worth now? 😂
This pozo son err he dey talk too much ah just 3 local smalls small shows and look at the way he dey shout 😂
imagine he is Stonebwoy that have been playing both local and international shows back to back 😂 they all wish to be like Stonebwoy 😂