Pounds for pounds,flesh for flesh
Whether u be aiye oo,eiye oo,or sealords whatever it may be this boy sang for make us happy, jubilate,think,rejoice supported even while is in pains nd living in fear now itโs our time to do our part for him I want everyone with one voice let get him justice all hands on deck #justice for Mohbad fish dem out legal or illegal
If una like make una pack una family member do tribute song first release his catalogue nd unpaid royalties legally
Then we start fresh discussion about other things she goat with British accent
All of una wey Dey der wen things Dey hapun wey Dey form gang gang
Una just jam wahala I know all of una is better una travel no come back for life bcos hmm โanyways boys don Dey street
Sha everybody go feel am