@Brattyenori13 Una see say she Dey post now oo with no regards of the misinformation she put out there with over 2 million views. Ook make I see one bastard wey go talk las las
@Omolomo_o@itelNigeria@itelNigeria I just throw my own away immediately I saw her post, I was scared to my life, Iβll also go and show my neighbors this so they do the same.