@BELLSBACKBONE@bolybae123 Noooo it's not bells number but she dey talk to me on call m I recorded it lol even her vn vote . Fan stop defending nonsense even with proof lol 😅
@laphosha1@AnnieNice91 Okay as you said I'm a pimp definitely she should tell you exactly how she met me lol 🤣 I should deny within the give me small changes wey I dey use support una favourite fake life
@GeorgeOluw92653 Oh you want to start , na sleep I sleep 😪 , Your favourite no get any shame at all , should I send you proof of her applying for a job of course I sent it to some fanbase . Should I also send proof of her begging lol you think I don't have enough evidence 😉 just dey dance
@bolybae123 Dm imagine this lunatic begging and still dragging on top chai
Una favourite dey mad 😡
See person wey no get place to stay after her media round I contacted my dad to help the fool , she dey run mouth like dead chicken