@Coach_Obinna@TosinBamidele8 Why dem never do anything nowwww for over 5 years now since 2022 if it was another pastor I bet it with you the moment the pastor says this that same day Dey will come for that pastor that same day no be government
@TosinBamidele8@KolawoleTobi14 😂😂😂😂 mumu mumu why God never save am sinceee now the video is out again trending let’s see what will happen wike don see am e shut him mouth up nii dem him papa well
@chocolateboyng@TosinBamidele8 Since 2022 Oga wiks never still do anything abiii Oga wiks Dey fear for over 5 years now Oga wiks never still do anything😂😂😂
@ehizx_10@TosinBamidele8 He has seen it now this video was in 2022 so u won tell me say since then them never see am for over 5 years now 😂😂😂 Dey whine ur self there
@Passcord_Echem@TosinBamidele8 Before nko Wetin e won do na to just Dey watch am or Wetin e won do e won kill am or arrest am 😂😂😂😂 make u na Dey deceive una self there