@FondoQuando@sabbaticalt9xe@GuyMr10 Mumu all these bingos ehh,time when una go take go stream una useless artist make e for Comot from 3 billion una Dey here Dey talk 🤣🤣🤣
@FondoQuando@sabbaticalt9xe@GuyMr10 While yur fave when perform for World Cup still stuck at 3 billion stream while e mate Dey 10 burna even try self,davido too useless