E get time around 2019 to 2020 wey I dey on steady Erigga bro, that guy music no dey expire. Dem fit play 2016 Erigga for you here and the vibes will sound so fresh. I never for once carry phone search Fall, FIA or Assurance say I wan relisten to the trash wey Papa Imade dey sing for mouth, if I don do am, make I no see tomorrowπββοΈ
@bruce_tips@Badperson91318@davido Bro belike you no sabi say life don tire many people for this 9ja and they de look for ways to die. The worst thing to do na to find person go he house go beat, when you no even sabi wetin dey wait for you. Men dey that Warri when ready to lap for errigga anytime if anything play
@SolipsisMatrix@_owula Everyone is complimenting the handwriting, but guy why you shade truck fine like that? I'm guessing this is a lesson note cause to see high school student with such handwriting & drawing skills hard oo