@OgunsolaTosinS@_AsiwajuLerry If una dey talk make una try dey do research first ๐
I wish I know your club because from record Chelsea was not even among the top 10 when it comes to money spent for transfer window this season. Arsenal, Liverpool and Man U are the 3 top clubs.
@gentl_introvert What happened to Tiwa son after?
Abeg make una forget this make she do her thing thatโs what Nigerians need before they can blow you