@Elorm__Hood You be very big fool depriving me of my sleep and my money
If no be busy body wetin carry u dey go night games ,ur roll over is day time wetin carry u go night? Dem swear for u?
@Elorm__Hood@Elorm__Hood baba this thing no nice ,focus on day time alone so that person go fit dey online dey watch eim game to know when to cash out if things goes wrong see now na night be this one game dey misbehave I can't sleep or else I lose all e no nice na,focus on day time only๐ซ๐
@Joyxgal@FemzyGreenLand I am begging him please let him refund me ๐ญ he has plenty money and I don't have any let him out of his good heart dash me 4k back please๐ญ๐๐ 8103244178 opay
@FemzyGreenLand
@FemzyGreenLand@FemzyGreenLand Honestly bro previous 1.5 odds wey u dey do, u dey carry up to 6 games with safe options at least 1.10 odds 5 of them and u carry them go far till day 11 wey that women match wey he add spoil things,bro if we escape today guy continue those safe pics Abeg๐ญ๐
@THEJOKER3523581@FemzyGreenLand Honestly bro previous 1.5 odds wey he dey do he dey carry up to 6 games with safe options at least 1.10 odds 5 of them and e carry them go far till day 11 wey that women match wey he add spoil things,bro if we escape today guy continue those safe pics Abeg๐ญ๐
@FemzyGreenLand Bro'est bro, abeg anything women avoid๐ญ, woman wey make Dem pursue Adam from garden of eden e no dey fear u to involve them for ticket?? Since u started last roll over till day 11 e no spoil na till u give woman match home or away na there day 11 end,bro Abeg na๐ญ๐๐
@cmaxdark@FemzyGreenLand Oga no be about soapy obafemi have started the last roll over without involving women match till day 11 wey women spoil am today again he still involved women match for today game omor